Inicio Top Música Bad Bunny Música Cristiana Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA

Letra de 'Peace' de Mohbad - Escucha y canta en New Musica

Varios-artistas

Wonder Women

Varios-artistas

Baladas En Espanol De Los 60s 70s 80s

Varios-artistas

Escena De Lluvia

Varios-artistas

Top Hits 2017

Artist profile picture

Peace

Mohbad

Canciones

(Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?)
(Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar)
(Yo)

Wetin be this one like this?
Been through many things, many-many gists
But, I still find my peace, Ìmọ́lẹ̀, oh-oh, ah
I dey do like say me I no dey see, like say I no dey hear
Which kind person be this? Oh-oh, ah
Wetin be this one like this?
Been through many things l'át'ayé Genesis
I be dealin' with frenemies
Survivor (survivor), mí ò ní gbà (mí ò ní gbà)
Money chaser, faster than a bullet
Flyin' like a rocket, badman will never rest
King of South and the West
Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà
Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so
Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn)
Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn, uhn)
Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher, before you hammer

Oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè
Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere? (Kai)

Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?
Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar
Kákiri lọdọ àwọn aboki (oh-oh, ha)
Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?
Ò fí mí si'lẹ na, mo ńfá cigar
Kákiri lọdọ àwọn aboki (Ìrù kileleyi? mí ò fẹ gbọ)
Oh-oh, ah, eh!

Wetin be this one like this?
Been through many things, many-many gists
But, I still find my peace, oh-oh, ah
I dey do like say me I no dey see, like say I no dey hear
Which kind person be this? Oh-oh, ah
Wetin be this one like this?
Been through many things l'át'ayé Genesis
I be dealin' with frenemies
Survivor ('vivor), mí ò ní gbà (mí ò ní gbà)
Money chaser (money chaser), faster than a bullet (gbà)
Flyin' like a rocket, badman will never rest
King of South and the West
Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà
Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so
Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn)
Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn-uhn)
Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher, before you hammer

Oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè
Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere?

Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?
Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar
Kákiri lọdọ àwọn aboki
Uhn-uhn, uh, Ìyàwó mí ṣ'odá?
Ìyàwó mí (ò fí mí si'lẹ mo ńfá cigar)
(Kákiri lọdọ àwọn aboki)

(Timi Jay on the track)

Inicio Top Música Bad Bunny Música Cristiana Taylor Swift Ed Sheeran Luis Fonsi Ozuna Daddy Yankee J Balvin Maluma DMCA